Tuesday, April 30, 2024
MARKET UPDATE
Advertisement Topt

TheCable

Advertisement lead

Tag "Fact check pidgin"

Na only APC members dem dey attack for Imo as Uzodinma tok?

    Na only APC members dem dey attack for Imo as Uzodinma tok?

Hope Uzodinma, govnor of Imo, tok sey na only members of di All Progressives Congress (APC) and pipu wey dey close to im govment gunmen dey attack for di state.

0 comment Read Full Article

Di moni wey Kano dey owe between 2011-2015 increase by 1000%

    Di moni wey Kano dey owe between 2011-2015 increase by 1000%

Rabiu Kwankwaso, di former govnor of Kano and presidential candidate of di New Nigeria Peoples Party (NNPP), claim sey im no boro any moni during im eight year tenure. Kwankwaso

0 comment Read Full Article

Na true sey CBN don introduce N5000 and N2000 notes?

    Na true sey CBN don introduce N5000 and N2000 notes?

One video wey dey show N5,000 and N2,000 notes don dey evriwhere for internet. For di video wey dem share for Twitter on October 27, one woman bin dey show

0 comment Read Full Article

Kola Abiola tok sey security council neva hold meeting since 1999. Na true?

    Kola Abiola tok sey security council neva hold meeting since 1999. Na true?

Kola Abiola, presidential candidate of di Peoples Redemption Party (PRP), claim sey di National Security Council (NSC) neva sidan for meeting since 1999.  Abiola make dis claim for di presidential

0 comment Read Full Article

Na south-east governors form ESN as Obi tok?

  Na south-east governors form ESN as Obi tok?

Peter Obi, di presidential candidate of di Labour Party (LP), claim sey na di govnors for south-east form di Eastern

0 comment Read Full Article

Di video wey show flood dey carry white jeep na from Nigeria?

  Di video wey show flood dey carry white jeep na from Nigeria?

Dakore Egbuson-Akande, Nollywood actress, post some videos for her Instagram account wey dey show some places wey flood don affect

0 comment Read Full Article

Aregbesola dey dance because Oyetola lose for court?

  Aregbesola dey dance because Oyetola lose for court?

One video wey Rauf Aregbesola, minister of interior and former govnor of Osun state, dey dance don comot for internet.

0 comment Read Full Article

To swallow semen fit make person body relax?

  To swallow semen fit make person body relax?

One Twitter post claim sey when pesin swallow semen, e dey help am sleep well, comot stress for body, and

0 comment Read Full Article

Borno big reach UK and Sweden as Osinbajo claim?

  Borno big reach UK and Sweden as Osinbajo claim?

Vice-President Yemi Osinbajo tok sey Borno big reach di United Kingdom(UK) and Sweden or di UK and Denmark. Laolu Akande,

0 comment Read Full Article

Di claims wey Tinubu and Shettima make about di size of Lagos economy correct?

  Di claims wey Tinubu and Shettima make about di size of Lagos economy correct?

E neva tey wey Kashim Shettima, di All Progressives Congress (APC) vice-presidential candidate, claim sey Lagos na di third biggest

0 comment Read Full Article
error: Content is protected from copying.