MARKET UPDATE
Advertisement Topt

TheCable

Tag "Pidgin news"

Di heavy rain wey fall for Brazil na becos dem yab Jesus?

    Di heavy rain wey fall for Brazil na becos dem yab Jesus?

Plenti social media posts claim sey di recent heavy rain wey fall for Brazil na becos dem yab Jesus during dia 2023 carnival.  “Na small power naim God dey show

0 comment Read Full Article

Na true sey lion dey born wen rain dey fall and sun dey shine?

    Na true sey lion dey born wen rain dey fall and sun dey shine?

One old Naija tori claim sey lion dey born anytime wey rain dey fall and sun comot. No bi for onli Naija dem dey tok di tin, oda kontris get

0 comment Read Full Article

Dem use AI touch di video wey dem interview Bill Gates about COVID-19 vaccine

    Dem use AI touch di video wey dem interview Bill Gates about COVID-19 vaccine

Dem don use Artificial intelligence (AI) touch one video wey dem dey interview Bill Gates ontop Australian Broadcasting Corporation (ABC) News to add tins wey no true about vaccine and Microsoft.

0 comment Read Full Article

See as we check di claims wey Atiku make for di NESG presidential dialogue

    See as we check di claims wey Atiku make for di NESG presidential dialogue

Atiku Abubakar, forma vice-president and presidential flagbearer of di Peoples Democratic Party (PDP), make plenti claim ontop di economy head as im dey tok for di presidential dialogue program wey

0 comment Read Full Article

Di claims wey Peter Obi make for di NESG economic dialogue correct?

  Di claims wey Peter Obi make for di NESG economic dialogue correct?

Peter Obi, forma govnor of Anambra state, and presidential flagbearer of di Labour Party (LP) make plenti claim wen im

0 comment Read Full Article
error: Content is protected from copying.