Tuesday, May 21, 2024
MARKET UPDATE
Advertisement Topt

TheCable

Tag "Pidgin news"

Na true sey police arrest Naira Marley and Sam Larry sake of Mohbad?

    Na true sey police arrest Naira Marley and Sam Larry sake of Mohbad?

E neva tey wey one post for social media claim sey police arrest Naira Marley, di popular musician, and Samson Balogun aka Sam Larry, music promoter, sake of Mohbad as im kpai.

0 comment Read Full Article

Video wey dem arrest former Gabon senate president don tey

    Video wey dem arrest former Gabon senate president don tey

One Facebook video wey show as some officers dey open briefcase wey full wit moni claim sey di former Gabon senate president bin dey try run comot for kontri afta di

0 comment Read Full Article

No, tribunal no tok sey LP candidate Pela win Delta govnorship election

    No, tribunal no tok sey LP candidate Pela win Delta govnorship election

One video wey Hichief Sunny Odogwu, one Facebook user, post claim sey di tribunal tok sey Kennedy Pela, candidate of di Labour Party (LP), win di 2023 Delta guber election.

0 comment Read Full Article

Di viral quote about Niger coup wey dem sey George Weah tok no correct

    Di viral quote about Niger coup wey dem sey George Weah tok no correct

One viral quote wey dem put ontop di head of Liberian President George Weah don dey evriwhere for social media. For one of dis kain posts for Twitter, dem put di quote

0 comment Read Full Article

Di viral video wey soldiers hold heavy gun wit plenti knives no bi from Niger Republic

  Di viral video wey soldiers hold heavy gun wit plenti knives no bi from Niger Republic

One video wey don dey waka ontop internet tok sey some soldiers wey dey show dia guns, dey flex dia muscles na

0 comment Read Full Article

Food sufficiency in Nigeria: REA sets up solar mini-grids in agrarian communities

  Food sufficiency in Nigeria: REA sets up solar mini-grids in agrarian communities

The managing director and chief executive officer of the Rural Electrification Agency (REA), Ahmad Salihijo, says the Bola Tinubu-led administration

0 comment Read Full Article

Na Bill Gates cause diphtheria for Nigeria?

  Na Bill Gates cause diphtheria for Nigeria?

Warning: Dis tori get some kain foto wey fit make cold catch you. If you be Naija pesin wey dey

0 comment Read Full Article

Di carbon emissions wey comot from di Canada wildfires pass di ones from di last 100 years?

  Di carbon emissions wey comot from di Canada wildfires pass di ones from di last 100 years?

One post for Instagram claim sey di amount of carbon wey enta di atmosphere sake of di recent wildfires for

0 comment Read Full Article

Dis video no show sey geo-engineering dey push climate change

  Dis video no show sey geo-engineering dey push climate change

One Twitter post claim some pipu dey use one high-frequency active auroral research program (HAARP) to push climate change mata.

0 comment Read Full Article

Buhari govment bin comot diesel subsidy as Garba Shehu tok?

  Buhari govment bin comot diesel subsidy as Garba Shehu tok?

On Monday, Garba Shehu, di forma chief informate of forma President Muhammadu Buhari, claim sey di last govment comot diesel

0 comment Read Full Article
error: Content is protected from copying.