Wednesday, May 8, 2024
MARKET UPDATE
Advertisement Topt

TheCable

Tag "TheCable pidgin"

Na true say Shell dey comot Naija?

    Na true say Shell dey comot Naija?

As Shell announce say dem dey end dia onshore exploration business for Nigeria, some social media posts tok say di British oil giant dey comot di kontri. Na so some

0 comment Read Full Article

Na true sey Matawalle bury cars for underground tunnel?

    Na true sey Matawalle bury cars for underground tunnel?

One viral foto for social media claim sey Bello Matawalle, former govnor of Zamfara, bury cars inside ground. According to wetin dem write for di foto, di cars wey dem

0 comment Read Full Article

Na true sey Buhari no build any railway or airport as Jimoh Ibrahim claim?

    Na true sey Buhari no build any railway or airport as Jimoh Ibrahim claim?

Jimoh Ibrahim, senator representing Ondo South, claim sey former President Muhammadu Buhari no build airports and railways during im administration. Ibrahim claim sey di airports and railways wey Buhari commission

0 comment Read Full Article

Obi compare Nigeria budget, poverty rate wit China. Im bin dey correct?

    Obi compare Nigeria budget, poverty rate wit China. Im bin dey correct?

Di 28th edition of di United Nations Climate Change Conference, aka COP28, begin for Dubai, di United Arab Emirates (UAE) on November 30. Di annual conference na di only place

0 comment Read Full Article

Dem don release Hushpuppi from prison?

  Dem don release Hushpuppi from prison?

One video wey dey circulate for social media claim sey Ramon Abbas, aka Hushpuppi, don comot prison. Di video don

0 comment Read Full Article

INEC no spend N355bn ontop BVAS as Dele Momodu tok

  INEC no spend N355bn ontop BVAS as Dele Momodu tok

Dele Momodu, publisher of Ovation magazine, claim sey di Independent National Electoral Commission (INEC) spend N355 billion ontop di bimodal

0 comment Read Full Article

Na true sey police arrest Naira Marley and Sam Larry sake of Mohbad?

  Na true sey police arrest Naira Marley and Sam Larry sake of Mohbad?

E neva tey wey one post for social media claim sey police arrest Naira Marley, di popular musician, and Samson Balogun aka

0 comment Read Full Article

Di viral quote about Niger coup wey dem sey George Weah tok no correct

  Di viral quote about Niger coup wey dem sey George Weah tok no correct

One viral quote wey dem put ontop di head of Liberian President George Weah don dey evriwhere for social media. For one

0 comment Read Full Article

Dem use AI touch di video wey dem interview Bill Gates about COVID-19 vaccine

  Dem use AI touch di video wey dem interview Bill Gates about COVID-19 vaccine

Dem don use Artificial intelligence (AI) touch one video wey dem dey interview Bill Gates ontop Australian Broadcasting Corporation (ABC)

0 comment Read Full Article
error: Content is protected from copying.