Friday, March 24, 2023
MARKET UPDATE
Advertisement

TheCable

Advertisement

Tag "Fact check pidgin"

Dem no kill Wike only son for US

    Dem no kill Wike only son for US

Plenti tori for internet claim sey dem use gun kill di only son of Nyesom Wike, govnor of Rivers state, for California, United States. Di tori wey dey go round

0 comment Read Full Article

See as we check di claims wey Atiku make for di NESG presidential dialogue

    See as we check di claims wey Atiku make for di NESG presidential dialogue

Atiku Abubakar, forma vice-president and presidential flagbearer of di Peoples Democratic Party (PDP), make plenti claim ontop di economy head as im dey tok for di presidential dialogue program wey

0 comment Read Full Article

Di claims wey Peter Obi make for di NESG economic dialogue correct?

    Di claims wey Peter Obi make for di NESG economic dialogue correct?

Peter Obi, forma govnor of Anambra state, and presidential flagbearer of di Labour Party (LP) make plenti claim wen im bin dey tok about im economic plan for di informate

0 comment Read Full Article

Na Atiku dem bin give oga of Obasanjo economic management team?

    Na Atiku dem bin give oga of Obasanjo economic management team?

Atiku Abubakar, di former Nigerian vice-president, claim sey na im bin di lead di economic management team di time wey Olusegun Obasanjo bi president. Di presidential candidate of di Peoples

0 comment Read Full Article

Na only APC members dem dey attack for Imo as Uzodinma tok?

  Na only APC members dem dey attack for Imo as Uzodinma tok?

Hope Uzodinma, govnor of Imo, tok sey na only members of di All Progressives Congress (APC) and pipu wey dey

0 comment Read Full Article

Di moni wey Kano dey owe between 2011-2015 increase by 1000%

  Di moni wey Kano dey owe between 2011-2015 increase by 1000%

Rabiu Kwankwaso, di former govnor of Kano and presidential candidate of di New Nigeria Peoples Party (NNPP), claim sey im

0 comment Read Full Article

Na true sey CBN don introduce N5000 and N2000 notes?

  Na true sey CBN don introduce N5000 and N2000 notes?

One video wey dey show N5,000 and N2,000 notes don dey evriwhere for internet. For di video wey dem share

0 comment Read Full Article

Kola Abiola tok sey security council neva hold meeting since 1999. Na true?

  Kola Abiola tok sey security council neva hold meeting since 1999. Na true?

Kola Abiola, presidential candidate of di Peoples Redemption Party (PRP), claim sey di National Security Council (NSC) neva sidan for

0 comment Read Full Article

Na south-east governors form ESN as Obi tok?

  Na south-east governors form ESN as Obi tok?

Peter Obi, di presidential candidate of di Labour Party (LP), claim sey na di govnors for south-east form di Eastern

0 comment Read Full Article

Di video wey show flood dey carry white jeep na from Nigeria?

  Di video wey show flood dey carry white jeep na from Nigeria?

Dakore Egbuson-Akande, Nollywood actress, post some videos for her Instagram account wey dey show some places wey flood don affect

0 comment Read Full Article