One viral video wey show as different high-rise buildings dey collapse don dey linked to di Taiwan earthquake. For di video, you fit see as skyscrapers dey fall, dey raise
Tag "Pidgin news"
One social media post claim sey officers of di Nigerian Army do revenge attack for Okuama community, Delta, afta 16 soldiers die for di state. Na one viral video naim dem dey
Last week, one video wey show protesters for di Emir of Ilorin palace for Kwara state begin dey waka for social media. For di video, di protesters, wey be mostly
Some posts for social media claim sey Yahaya Bello, former govnor of Kogi state, on Thursday, folo attend di emergency meeting wey President Bola Tinubu get wit state govnors. Di
E never tey wey former Vice-President Abubakar Atiku tok sey di order wey federal govment give Nigerian National Petroleum Company
One video wey dey circulate for social media claim sey Ramon Abbas, aka Hushpuppi, don comot prison. Di video don
One report wey dey for internet claim sey pipu dey get stroke wen dem dey baff becos dem dey pour
Dele Momodu, publisher of Ovation magazine, claim sey di Independent National Electoral Commission (INEC) spend N355 billion ontop di bimodal
E neva tey wey one post for social media claim sey police arrest Naira Marley, di popular musician, and Samson Balogun aka
One Facebook video wey show as some officers dey open briefcase wey full wit moni claim sey di former Gabon