Saturday, April 27, 2024
MARKET UPDATE
Advertisement Topt

TheCable

Advertisement lead

Tag "TheCable pidgin"

Viral video wey show as skyscrapers dey collapse no be from Taiwan earthquake

    Viral video wey show as skyscrapers dey collapse no be from Taiwan earthquake

One viral video wey show as different high-rise buildings dey collapse don dey linked to di Taiwan earthquake. For di video, you fit see as skyscrapers dey fall, dey raise

0 comment Read Full Article

No, dis viral video no show army revenge for Okuama

    No, dis viral video no show army revenge for Okuama

One social media post claim sey officers of di Nigerian Army do revenge attack for Okuama community, Delta, afta 16 soldiers die for di state. Na one viral video naim dem dey

0 comment Read Full Article

Ruto na di first African leader wey US invite in 20 years?

    Ruto na di first African leader wey US invite in 20 years?

E neva tey wey William Ruto of Kenya tok sey na im bi di first African president in 20 years wey di United States president go invite come state visit. Ruto

0 comment Read Full Article

Na Naija cinema tickets cost pass for di whole world?

    Na Naija cinema tickets cost pass for di whole world?

One entrepreneur wey dey live for Abuja claim sey Naija cinema ticket prices na di highest for di world. Di entrepreneur, Yinka Ade-Aluko, na di chief executive for Doodle-Film Hub,

0 comment Read Full Article

Video wey get protesters for Emir of Ilorin palace don tey

  Video wey get protesters for Emir of Ilorin palace don tey

Last week, one video wey show protesters for di Emir of Ilorin palace for Kwara state begin dey waka for

0 comment Read Full Article

Yahaya Bello attend di meeting wey Tinubu get with govnors?

  Yahaya Bello attend di meeting wey Tinubu get with govnors?

Some posts for social media claim sey Yahaya Bello, former govnor of Kogi state, on Thursday, folo attend di emergency

0 comment Read Full Article

E dey illegal for NNPC to give CBN crude oil profit — as Atiku tok?

  E dey illegal for NNPC to give CBN crude oil profit — as Atiku tok?

E never tey wey former Vice-President Abubakar Atiku tok sey di order wey federal govment give Nigerian National Petroleum Company

0 comment Read Full Article

No be Osimhen dey train wit chain and tyre for di viral video

  No be Osimhen dey train wit chain and tyre for di viral video

Victor Osimhen na of di ogbonge players wey Nigeria get for di current Africa Cup of Nations (AFCON) for Ivory

0 comment Read Full Article

To drink okro water fit help woman born sharpaly?

  To drink okro water fit help woman born sharpaly?

Some posts for social media claim sey okro water dey help women cari belle sharp sharp. Okro water, according to

0 comment Read Full Article

Na true say Shell dey comot Naija?

  Na true say Shell dey comot Naija?

As Shell announce say dem dey end dia onshore exploration business for Nigeria, some social media posts tok say di

0 comment Read Full Article
error: Content is protected from copying.