Some posts for social media don claim sey di heavy rain wey recently scatter di United Arab Emirates (UAE) na sake of cloud seeding. Di claim, wey dey X, Facebook, and
Tag "TheCable pidgin"
One viral video wey show as different high-rise buildings dey collapse don dey linked to di Taiwan earthquake. For di video, you fit see as skyscrapers dey fall, dey raise
One social media post claim sey officers of di Nigerian Army do revenge attack for Okuama community, Delta, afta 16 soldiers die for di state. Na one viral video naim dem dey
E neva tey wey William Ruto of Kenya tok sey na im bi di first African president in 20 years wey di United States president go invite come state visit. Ruto
Last week, one video wey show protesters for di Emir of Ilorin palace for Kwara state begin dey waka for
Some posts for social media claim sey Yahaya Bello, former govnor of Kogi state, on Thursday, folo attend di emergency
E never tey wey former Vice-President Abubakar Atiku tok sey di order wey federal govment give Nigerian National Petroleum Company
Victor Osimhen na of di ogbonge players wey Nigeria get for di current Africa Cup of Nations (AFCON) for Ivory
Some posts for social media claim sey okro water dey help women cari belle sharp sharp. Okro water, according to